First it was Don Jazzy, now Peter Okoye seems to have gotten his own
bottle of the supposed N1m pound bottle of champagne designed by Alex
Amosu, what else can I say? £1m for a bottle of drink?? I call it
daylight robbery, it so make sense that Foreign celebrities can't afford
it but two Naija artisites have 2 bottles already! Wash Wash.....More
pics after the cut:
Check These Out
Subscribe Here To Get Xclusive Updates
i bliv there is a demonic thing dey refuse telling us about d Champagne cos i dnt ever bliv a bottle of drink can b 250million naira, wot madness they are donating to a sick colleague for over 2 mnth dey could not make up 16million naira now u ppu are telling they bought 2 bottles of a stupid drink for 500million naira... thunder fire all of una papa 2geda if u cum up with dis kind of hyping again. dambroba shege
ReplyDeleteBig shout out to u bro... Its ur time
ReplyDeleteWale na poverty dey do u , datz y u fit talk lyk dat .... If u get d mony u go do worse dan dem... Olodo make u dey criticize ppl wey don make am for dere , u no go fink abt hw u sef go make am na criticization u dey do .... Peter thumbs up to u man
ReplyDeleteWale na tru broda,ogwu fire Psquare
ReplyDeleteNiggas calm down....but y pensin go but ordinary wine 250m...4 wentin...kiaaa...d tin tire me ohhh....but diz niggas(psquare)are real niggas....so thumbs up bro....but diz is ciriously lame!!!!
ReplyDeleteDis na lie,how much dem use take do their mama burial.na just effizy.mtcheeew
ReplyDelete