INTRO
Hey! I’m D’banj
Say na; Kayswtich
Obodo oyinbo oh oh oh

CHROUS
Kanyi na tana; Toba turkey
Oga bar tender; Where the hennessy?
Because today; I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money
Chukwu gozie mbasi furugi
Ha…obi mo; Ine memo bi gim gim gim
Ha…obi mo; From january to december sosogi
Ha…obi mo; After our wedding obodo oyinbo
Ha…..straight.. obi mo

VERSE 1
Ha; Baby come make we chill
This loving is for real
You and i
Only you and i
Ayigewewulu wewe kwegima
Cause a man that findeth a wife
Has found a very good thing
Wa yoma
So hold my hands
Oya make we dance
As we dey celebrate in advance
I don turn your number one fan
So hold my hands
Oya make we dance
As we dey celebrate in advance
I don turn your number one fan

CHORUS
Kanyi na tana
Toba turkey
Oga bar tender
Where the hennessy?
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money
Chukwu gozie mbasi furugi
Ha…obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha…obi mo
From january to december sosogi
Ha…obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha…..straight.. obi mo

VERSE 2
My baby make you no dey wait
No chere kambia
Let us celebrate
This love wey we dey share
My darling dance anyhow you want to
Today na your day
Me i go dance very well
Cuz you don make my day
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my baby
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my lady
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my …

CHROUS
Kanyi na tana
Toba turkey
Oga bar tender
Where the hennessy?
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money
Chukwu gozie mbasi furugi
Ha…obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha…obi mo
From january to december sosogi
Ha…obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha…..straight.. obi mo

 OUTRO
Chukwu gozie mbasi furugi
Ha…obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha…obi mo
From january to december sosogi
Ha…obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha…..straight.. obi mo


  • Check These Out

    Subscribe Here To Get Xclusive Updates

    0 comments:

    Nigerian Entertainment WebsiteComment here

    :) :)) ;(( :-) =)) ;( ;-( :d :-d @-) :p :o :>) (o) [-( :-? (p) :-s (m) 8-) :-t :-b b-( :-# =p~ $-) (b) (f) x-) (k) (h) (c) cheer
    Click to see the code!
    To insert emoticon you must added at least one space before the code.

     
    naijaXclusive © 2013. All Rights Reserved. Powered by TeamXclusive Africa
    Top
    Loading...